NYAMFOWA logo
Emotions And Words

Sweet mother (radio) evokes 1 big emotion

What does the song Sweet mother (radio) evoke?

Lyrics

Chorus Sweet moda', I neva' forget you The way you suffa', wey you suffa' for me-oh Sweet Moda', oh-oh Sweet Moda', oh-oh-oh Verse 1 When I no chop My moda' no go chop When I no sleep My moda' no go sleep She no dey tire-oh Sweet moda' I neva' forget de suffa' way You suffa' for me, yeah, yeah Repeat Chorus Verse 2 When I dey cry My moda' she go carry me She go say "my pikin' Wey tin' you dey cry oh-oh Stop-stop (3x) And make you no cry again-oh" Repeat Chorus Verse 3 If I dey sick My moda' she go run up and down She go say instead when I go Den make she die-oh She go pray God: "God help me, God help me Oh my pikin' oh" Repeat Chorus till fade © Soulfege

Emotions

adoration
Connect with Soulfege - Sweet mother (radio)
Rate this page

Back to the kasahorow Guide

We welcome your contributions to NYAMFOWA: The kasahorow Guide at help@kasahorow.com.